18 Ogost 2025
Turkey Presido Recep Tayyip Erdogan on Sunday remember di people wey die for di 1999 Marmara earthquake as e mark di 26th anniversary.
“Even today, di pain of our pipo wey lose dia life for di August 17, 1999 Marmara earthquake still dey our heart.
As we dey mark di anniversary of dis big tragedy, I dey pray make God show mercy to di ones wey don die, and I dey send my condolence again to dia families and relatives,” di Turkey Presido tok.